Download LiFe by Bryta Ft Richie Rhemmy LiFe Mp3 Download Bryta LiFe Mp3 Download
Talented Nigerian afropop sensational singer, a final year student of Biochemistry Federal University of Oye-Ekiti, Bryta just gave us a brand new super amazing hit single track titled “LIFE.”
Bryta who was previously known as “Kaybright” on his new song “LiFe” is featuring the one and only sound boy Richie Rhemmy.
Song released under Femzy’s Management. Mixed and mastered by Familiar Soundz (T Toast da Hitmaker)
Lyrics to Life by Bryta LiFe Lyrics;
Ahn te te,
Ahn te Ahn te te
Ahn ahn ahn
Soundboi for the girls oh yeah
See dem call me Bryta(oh yeah)
Richie Rhemmy for the girls oh yeah
Ahn ahn
see I don’t know
(Fa-mi-liar Yor)
See,many things I want wey I no fit purchase.
As a young boy wey get big dream to chase,
Ghat to buckle my shoes,make I run the race.
If I no get this money,see I fit to craze.
Dem say make I no go rush,make I wait for grace.
And I say na my time,make dem give me space.
Make dem let me do my own,make the hustle pay.
Na who be the obstacle wey wan cause delay?
See I don’t know
See I don’t know why the things hard like this.
Tell me that thing wey dey hinder my peace.
See I don’t like as I’m feeling like this.
I dey thinking make I smoke cannabis.
If I do that hope all these stress go ease?
I just wan dey like starboy Wizzy
Ahnn
This life abi no be this life,
If you no get money,
see my brother you go wan die(wan die)
This life abi no be this life
No one dey for you my brother
I tell you make you think twice o(think twice)
This life abi no be this life,
In the race for struggle,
Shey you know say many don die (many don die)
This life abi no be this life,
Crazy things are happening,
See my brother no go lose guard o
Hmmm Ahn ahn
Ahnn Ahnn Ahnn
You better trust no one
You better trust no one
You better trust no one
This life is not funny
Some days na rain,some days e go dey sunny
But I be soldier manna steady on the running
Ahnn Ahnn Ahnn
Oluwa lo n shomi
Make I dey do my thing,wan no stress
If I don deliver your job,run my check
Ahnn Ahnn Ahnn
Biko run my check
Ahnn Ahnn Ahn(Biko run my check)
If I dey look down,na my shoes I dey look
Coz me I no fhor,
Money go drop,omoolope go ball
I go carry my brothers and my girle go tour
Give me my loud make I just dey smoke up
Ahnn Ahnn Ahnn
Gimme my **** all day shawty
You know say na money dey run girle
If money no dey,you no go see this girle
This life abi no be this life,
If you no get money,
see my brother you go wan die(wan die)
This life abi no be this life
No one dey for you my brother
I tell you make you think twice o(think twice)
This life abi no be this life,
In the race for struggle,
Shey you know say many don die (many don die)
This life abi no be this life,
Crazy things are happening,
See my brother no go lose guard o
Hmmm Ahn ahn
Ahnn Ahnn Ahnn
You better trust no one
You better trust no one
You better trust no one
Ah ii Eeey eey
Femzy NaNa, Eii I’m grateful na
Ahnn Richie Rhemmy I’m grateful ahn yah
(Fa-mi-liar Yor)
Ahnn yii ahn yah
Eiii I’m grateful Nah
Kindly be the next to Embrace, Stream, Share & Download LiFe Mp3 song by Bryta Ft Richie Rhemmy below;